The king of nightlife made this known in a midnight post he shared yesterday on his official Instagram page.
This is coming after music maestro, Davido took to instagram and alleged he alongside Wizkid are the greatest of all time in Nigeria’s music industry.
He however took time to reel out reasons why he said Davido was naturally born a King.
He also said Davido helped so many people rise to stardom; “Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo🇳🇬 People Dey Call Odogwu👑” he submitted.
Refer to his post below;
See video below;
No Be @davidoofficial Say Make Adeleke Born Am !!!! Don’t Ever Fight Destiny, You See This Crown👑 Na God Give Am To Him, Na Natural, Na Follow Come, E Dey The Body. David🇺🇸🇳🇬 As Ajebo Never Looked Out For A Rich/Blown Girlfriend Rather He Blew His Girl, David At 26 Has A 5 Year Old Daugther, David With His Said Papa Money Has Raised Talents To Super Stars Even Gate Man Sef Blow !!!! You Wey Wan Check Am If To Say Your Papa Get This Money Pride No Go Gree You Do Music For A Living, David Turned Poor Ikotun Boys To Island Big Boys, Come On !!!! There Are Levels To This Championship🎖 Thing, Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo🇳🇬 People Dey Call Odogwu👑 #CubanaChiefPriest🔑 #CelebrityBarMan🌟
“No Be @davidoofficial Say Make Adeleke Born Am !!!! Don’t Ever Fight Destiny, You See This Crown👑 Na God Give Am To Him, Na Natural, Na Follow Come, E Dey The Body. David🇺🇸🇳🇬 As Ajebo Never Looked Out For A Rich/Blown Girlfriend Rather He Blew His Girl, David At 26 Has A 5 Year Old Daugther, David With His Said Papa Money Has Raised Talents To Super Stars Even Gate Man Sef Blow !!!! You Wey Wan Check Am If To Say Your Papa Get This Money Pride No Go Gree You Do Music For A Living, David Turned Poor Ikotun Boys To Island Big Boys, Come On !!!! There Are Levels To This Championship🎖 Thing, Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo🇳🇬 People Dey Call Odogwu👑”
View this post on InstagramNo Be @davidoofficial Say Make Adeleke Born Am !!!! Don’t Ever Fight Destiny, You See This Crown👑 Na God Give Am To Him, Na Natural, Na Follow Come, E Dey The Body. David🇺🇸🇳🇬 As Ajebo Never Looked Out For A Rich/Blown Girlfriend Rather He Blew His Girl, David At 26 Has A 5 Year Old Daugther, David With His Said Papa Money Has Raised Talents To Super Stars Even Gate Man Sef Blow !!!! You Wey Wan Check Am If To Say Your Papa Get This Money Pride No Go Gree You Do Music For A Living, David Turned Poor Ikotun Boys To Island Big Boys, Come On !!!! There Are Levels To This Championship🎖 Thing, Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo🇳🇬 People Dey Call Odogwu👑 #CubanaChiefPriest🔑 #CelebrityBarMan🌟